copyright: A Nigerian Nightmare
Everyday hustle in Nigeria be challenging , and many people dey try to make ends meet. But the influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this hustle into serious wahala. These products range Bad and a fraud products from gadgets and clothing to make-up. Some Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say dem no dey wo